[ti:Sorry Sorry] [ar:Femi Kuti] [al:Best of Femi Kuti] [by:] [offset:0] [00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti [00:01.96] [02:16.03]If my eyes no decieve me [02:20.36]And na true be things my ears dey hear [02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting [02:29.80]Our country dem wan repair [02:31.50] [02:34.61]Dem dey make like say [02:36.99]Dem know o know [02:39.54]Say na dem a spoil our country so [02:44.22]As dem dey dabaru am dey o [02:48.98]Na so my people dey follow o o [02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:03.60]Sorry sorry o [03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:13.34]Sorry sorry o [03:15.52]As we [never get decided] [03:17.76]Look my friends [03:22.29] [03:23.48]Dem no like to hear word [03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies [03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go [03:37.47]Dey fight for other people [03:39.71]Wey spoil Nigeria so [03:42.36]These politicians and soldiers [03:44.68]Dem be one and the same [03:47.02]No one different [from] the other [03:49.70]My people no wan know [03:51.71]But with kind of leaders [03:54.21]Africa no get hope [03:56.67]Africans will suffer [03:57.54]We go suffer reach our bone [03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o [04:03.26]Sorry sorry o [04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa [04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o